As Nymja, you go helep move privacy and innovation for di digital space forward. Show your interest and readiness to join one program wey go allow you contribute to shape the future of online privacy.

Come join Nymjas and together we go waka one important step for di development of Web3, wey privacy na di main tin

Untitled (1).png

Come join us make we shape the future of privacy!

For Nym, we believe say one decentralized privacy system suppose dey run, dey maintain, and dey develop by people from all over the world. Dem go shape one better digital future for all of us. Our ambassadors, wey we dey call Nymjas, go dey talk for privacy, decentralization, and one bright future.

The NYM community is incredibly diverse, including activists, long-time privacy experts, and enthusiasts who are new to privacy but eager to be part of the next big movement shaping our digital future.

If you believe say you fit support NYM vision to bring better privacy solutions to people for your area or around the world, we dey encourage you to join!

Kriteria wey Nymja team dey use:

We dey expect say Nymjas go waka carry our community go up, dey follow Nym tori and events wey dey happen, and also create one jolly, supportive, and friendly atmosphere for our team of ambassadors.

Influence of Nymjas:

As Nymjas Ambassador, you fit help contribute to our future wey go get serious betterment, from fast mixnets and channels wey censorship no fit stop to privacy-preserving zk-nyms and new dApps!